Call dem police say the shery bad o
As she dey whine like this, she gegbu nu mmadu nah,
Wetin i dey see say the shery bad o Awiriwa
And me dey try blow whistle her body fine o
God damn gess! Her final,
Dey wey she whine she go sabi final
As you dey whine like this, i ga egbu di nmadu, oh no
Omalicha you go kili person, yeah
You gat me whispering in your ears obirin I'm falling
Got you bad girl whine up that your booty I'm falling
And Imma spray on you my dollars girl no dulling
Girl I'm pleased with you so why can't you see I'm falling
As you dey whine like this, I ga egbu nu mmadu
Until the yawa don gas you go carry bible, yeah
As you too fine like this
Girl as you dey shine like this
As you too spoil like this
You dey make me dey smile like this
The things you do me dey throw me away
Make me dey want you dey say
Sherry mama turn it up, me o'rise
Let me see you whine that thing
Let me see you whine that thing
Show me how how whine that thing
Chikala well-done, ride on
Let me see you whine that thing
Let me see you whine that thing
Show me how how whine that thing
Show me how how whine that thing
Whine that, whine that, whine that
I say show me how how whine that thing
You gat me whispering in your ears obirin I'm falling
Got you bad girl whine up that your booty I'm falling
And Imma spray on you my dollars girl no dulling
Girl I'm pleased with you so why can't you see I'm falling
So I... 'm falling falling
Uhh.... With the way you whine
I... Girl 'm falling for you...yeah