LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Slow Whine

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Verse 1

I no fit talk o
I no fit shout
I no fit calculate and I no fit count
Na me come be the one dem dey talk about,
Everything we, everything we x 2

Follow my lead o, Follow me go
Ogbeni jubilate wa bami jo
We don dey elevate killin the show
we go let them know, let them know, let them know...

Bridge/hook

cnd we go enter the place, scatter the place, scatter the area
We no dey look Uche face, mash up the place give them malaria
cnd we go enter the place, scatter the place, scatter the area
We no dey look Uche face, mash up the place give them malaria

Chorus

One time for the gbedu one time,
Two time for my people wey tananao,
Slow whine, body banging, body banging
Show am, show am
One time for the gbedu one time,
Two time for my people wey tananao,
Slow whine body banging, body banging
Show am, show am

2nd verse
Oya wole, wole wole wa, wole wa wa o
For this party if you soji enter o
Shebi you dey feel the instrumental
Gbedu on point dey make me mental

Wahala go dey for who no concur
Palava go dey if you no concur,
Mo ni mo ni make we ja ye today,
Come take am gbe gbe gbe


Bridge/hook

cnd we go enter the place, scatter the place, scatter the area
We no dey look Uche face, mash up the place give them malaria
cnd we go enter the place, scatter the place, scatter the area
We no dey look Uche face, mash up the place give them malaria

Chorus

One time for the gbedu one time,
Two time for my people wey tana nao,
Slow whine, body banging, body banging
Show am, show am
One time for the gbedu one time,
Two time for my people wey tananao,
Slow whine body banging, body banging
Show am, show am

One time for my people one time,
Two time for my people wey tana nao,
Slow whine body banging, body banging
Show am,
Show am, one time, one time
Two time for my people wey tana nao,
Slow whine body banging, body banging
Show am ayy

WRITERS

PRINCESS FISHER

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, Songtrust Ave

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence