Boy chase fi de Gyal dem noh
Mehn I don't want to talk about my Shawtie
As e Dey do me damn I'm tired no peace
Na when you know you'll call me
Sheybi you think ya funny
So me want to let you know say
See I don tire tire for you
Tire tire tire tire tire tire
Every time you want shopping
With my credit card you been swiping
All you want is my balance
But you want phone wey get like three cameras
Man go do wetin e no love
Every time you want money
Na when you know you'll call me
Think you been acting funny
So me want to let you know say
See I don tire tire for you
Omoge shey you dey whine me