LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Cooking

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
A oji Ha ha

Leggo
Murder
Maoji sama

Started this music thing as a kid
Best among my gees
But as you can see
It still looks like I'm stuck in upcoming
All my guys wey we gather to start
Don do music pass me
Thought my first jam go come 2016
But I never drop am since
But I no fit cry man
Knew it was high time
Till I came out and I dropped my first jam
So many talk
So many excuses
But moti gbera forget I'm going places
Some people think say I was done
Dem forget the boy
Cause dem say I dey dull
But omo mehn e mafo
Ayodeji don come and you know I dey hot

Trust the process ma lo fo
Omo Ologo is cooking
Consistency get many face
Omo Ologo is cooking
Thought I was done but I just dey start
Omo ologo is cooking
But when I come out e go mad
Omo ologo is cooking

Is cooking
Is cooking
Omo Ologo is cooking
I'm cooking
I'm cooking,
Omo Ologo is cooking
I'm cooking
I'm cooking
Omo ologo is cooking
I no dey sleep I'm working
Omo ologo
One day I go jina and e go loud then you see what I cooking

Ma lo wa
Because you never see my talent No mean say I don back down
I dey work overnight
No rest until my talent go bam
No go sleep on my small doings
No be when I blow you go say na charm
I go steady burst your as I still small make una calm
Tomorrow we're going harder, harder
Na my work I no go tire, tire
Ginger dey I'm on fire
Screaming louder than the choir
Make nobody ever make you sad
When you dey work dem say you dey slack
But just dey smile and dey grind
Cause dem go see what you're cooking ooo

Trust the process ma lo fo
Omo Ologo is cooking
Consistency get many face
Omo Ologo is cooking
Thought I was done but I just dey start
Omo ologo is cooking
And when I come out e go mad
Omo ologo is cooking

Is cooking
is cooking
Omo Ologo is cooking
I'm cooking
I'm cooking
Omo Ologo is cooking
I'm cooking
I'm cooking
I no dey sleep I'm working
Omo Ologo is cooking
One day I go jina and e go loud
then you see what I cooking

WRITERS

Michael Alofe

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence